• Skip to primary navigation
  • Skip to main content
  • Skip to primary sidebar
  • Skip to footer

Junee Lyrics

  • Home

December 1, 2020 by agusaulia

Davido – Davido – FEM Lyrics

Lyrics for Davido – FEM by Davido

(Not she killing this one)

E be like you don dey talk too much
Small talk you don dey talk who talk
Fem (Baddest)
Oboy you don dey doo too much
Small talk you don dey look who talk
Fem (And di baddest)
Person wey dey find the pitty
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30bg
You go know 30bg when you see 30bg
You wey dey find the pitty
Odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30bg
You go know 30bg when you see 30bg

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Why them don dey para, para, para?
Para for me
Why everybody don dey para, para, para?
Para for me
Why them don dey para, para, para?
Para for me
Nawa 30bg we go para, para, para
Them go para for you

Before the, before the matter get serious
Before the whole matter gets dangerous
You need to make sure you don't stay too much
'Cause if you say too much, I fit to rup un on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trains, no tweet starter
I get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn am to suit onsite
When me say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Live my life, man dey turn am to suit onsite
When me say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Why them don dey para, para, para?
Para for me
Why everybody don dey para, para, para?
Para for me
Para, para, para
Para for me

(Not she killing this one)

Filed Under: Davido

Primary Sidebar

Search

  • Facebook
  • GitHub
  • Instagram
  • Pinterest
  • Twitter
  • YouTube

More to See

Davido – Olarika ft Davido – Maserati Remix Lyrics

October 10, 2020 By agusaulia

Davido – Davido ft Tiwa Savage – Tanana Lyrics

December 21, 2020 By agusaulia

Davido – Davido ft Nicki Minaj – Holy Ground Lyrics

October 18, 2020 By agusaulia

Davido – Davido ft Mugeez – Mebe Lyrics

December 5, 2020 By agusaulia

Davido – Davido ft Mayorkun – The Best Lyrics

December 25, 2020 By agusaulia

Categories

  • Ami Faku, Blaq Diamond
  • Azana
  • Black Coffee, Maxine Ashley, Sun-El Musician
  • Black Motion, Mafikizolo
  • Blaq Diamond
  • Blaq Diamond, CiCi, Zamo Cofi
  • Blaq Diamond, Igcokama elisha
  • Blaq Diamond, Sjava
  • Blaq Diamond, The Legacy
  • Brian Temba, Miza, Sun-El Musician
  • Davido
  • DaVido feat. Mafikizolo, Davido
  • DJ Spinall, Mafikizolo, Ice Prince
  • Jub Jub, Nathi, Rebecca Malope, Benjamin Dube, Mlindo The Vocalist, T'kinzy, Judith Sephuma, Blaq Diamond, Lebo Sekgobela
  • Kelly Khumalo
  • Mafikizolo
  • Mafikizolo, Diamond Platnumz
  • Mafikizolo, Diamond Platnumz, DJ Maphorisa
  • Mafikizolo, DJ Ganyani, Nokwazi
  • Mafikizolo, Joy Denalane
  • Mafikizolo, Professor
  • Mafikizolo, Uhuru
  • Mafikizolo, Yemi Alade
  • Miss Pru DJ, Blaq Diamond, Malome Vector
  • Prince Kaybee
  • Prince Kaybee, Brenden Praise
  • Prince Kaybee, Caiiro, S Y K E S
  • Prince Kaybee, Fikile, Vibe Tribe
  • Prince Kaybee, Indlovukazi
  • Prince Kaybee, Lady Zamar
  • Prince Kaybee, Minnie
  • Prince Kaybee, Ngasii
  • Prince Kaybee, Nhlanhla Nciza
  • Prince Kaybee, Press
  • Prince Kaybee, Shimza, Black Motion, Ami Faku
  • Prince Kaybee, Sir Trill
  • Prince Kaybee, Thulz
  • Prince Kaybee, Zameka
  • Prince Kaybee, Zhao
  • Prince Kaybee, Ziyon
  • Ralf GUM, Mafikizolo
  • Simmy, Da Capo, Sun-El Musician
  • Simmy, Sun-El Musician
  • Sun-El Musician
  • Sun-El Musician, Ami Faku
  • Sun-El Musician, Desiree Dawson
  • Sun-El Musician, DJ Charl, Lelo Kamau
  • Sun-El Musician, S-tone
  • Sun-El Musician, Samthing Soweto
  • Sun-El Musician, Simmy
  • Sun-El Musician, Simmy, Lelo Kamau

Footer

June Lyrics

All of us work with thousands of music web publishers across the globe to maximize song achievement. We provide reports summarizing usage information on third party platforms and spend royalties directly back to the rights’ owners.

Recent

  • Mafikizolo – Mafikizolo (Original Jam) -… Lyrics
  • Mafikizolo, Uhuru – Khona Lyrics
  • Prince Kaybee, Thulz – Phumula Lyrics
  • DaVido feat. Mafikizolo, Davido – Tchelete (Good Life) Lyrics
  • Mafikizolo, Joy Denalane – Bathelele Lyrics
  • Digital Millennium Copyright Act Notice
  • Disclaimer
  • Cookie Policy
  • Terms of Use

Copyright © 2021 · Executive Pro on Genesis Framework · WordPress · Log in